My brothas and sistas,
Scriptural Guidance fo de Day na seasonal program wey dey air weekly on Wednesday fo English and Pidgin.
De second episode na about how God take save Daniel fo Lion’s Den fo Daniel 6:19-22 and de scriptural guidance fo de day na Proverbs 18:10 "God name na strong place to hide put, raitious pipo dey run enter and dem dey-dey save".
Make una dey well o.